Dey go do like dem no see say food e no dey oo Dey go do like dem no see say road e no good oo (just tell me why) Dey go do like dem no see say people dey suffer This e nah yawa oo
And I pray one day.. make e better pass like this Say make e better pass like this ooo Say make e better pass like this oo oo
And I pray one day.. make e better pass like this Say make e better pass like this ooo Say make e better pass like this oo oo
Money go yapa (money go yapa ooo) Light go dey (light go dey) Plenty fuel like lager oo (like lager oo) Because time e no dey ooo (time e no dey)
Isi ewu for sallah (isi ewu) Raba ti de (raba ti de) Naira equal to Dollar Because time e no dey (time e no dey ehh eh)
We dey pray for prosperity (we dey pray o God) For national security (we dey pray o) Make we no see calamity (we dey pray o God) Something like jagbajanti (we dey pray o)
See I no want to suffer I no want my people to suffer Me I want my people to jaiye ooo Me I want my people to jaiye ori mi oo
Quality education Hospital for Operation So we no need to fly abroad Everytime wey body dey hot
Dey go do like dem no see say food e no dey oo Dey go do like dem no see say road e no good ooo (road e no good) Dey go do like dem no see say people na corner oo (no light) Things ma ya pa oo
But I pray one day.. make e better pass like this Say make e better pass like this ooo Say make e better pass like this oo oo
And I pray one day.. make e better pass like this Say make e better pass like this ooo (better pass) Say make e better pass like this oo oo
Money go yapa (money go yapa ooo) Light e go dey (light go dey) Plenty fuel like lager (like lager oo) Because time e no dey (time e no dey ooo)
Isi ewu for sallah (isi ewu) Raba ti de (raba ti de) Naira equal to dollar Because time e no dey (time e no dey eheh eh)
We dey pray for prosperity (we dey pray o God) For national security (we dey pray o) Make we no see calamity (we dey pray o God) Something like jagbajanti (we dey pray o)
Ja ka bo le oo Je ka lo ile ooo Se ka ro leoo Ma lo lo le wa Je ma ko le wa Je ma so te Shey fa sho le wa Shey ma wo le oo