She want ah gangster in her bed tonight She ya want me, me I know And man I full ground me I dey tonight She ah calling my phone Oh, she say why you so unruly Tell me the main reason you want ruin me Uhm-uhm, dem man with da ED Curious girls She got questions for siri
Wiggle dat buddy and whine for me So crazy you driving me Girly put it on me nicely She riding it, I’m sliding it Spread your two legs slightly Or mama spread them so widely Caribbean girl want die for me She ah fi die for me Yeah-yeah
Bounce your body or we bounce you out Girlie go down, North to South Shey you gree I no fit shout Eh-eh-eh-yeh Bounce your body or we bounce you out Omo no scream, no to shout Eh-eh-eh No loud am, no loud am (Scope dat thing)
Naija boy, me no fear nothing Me, I’m like money I dey smell like mints In a convoy everyday flaunting Yoruba demon I dey knack anything Burning the midnight weed and rizzler And I uncork me rifle just to ease her Gina, better quick stop da tease her Give what belongs to Caesar, to Caesar
Wiggle dat buddy and whine for me So crazy you driving me Girly put it on me nicely She riding it, I’m sliding it Spread your two legs slightly Or mama spread them so widely Caribbean girl want die for me She ah fi die for me Yeah-yeah
Bounce your body or we bounce you out Girlie go down, North to South Shey you gree I no fit shout Eh-eh-eh-yeh Bounce your body or we bounce you out Omo no scream, no to shout Eh-eh-eh No loud am, no loud am baby