Heart Robber – Yemi Alade

It’s Krizbeatz the drummer boy

Yes we dey fight most times, we dey settle oh
But e be love wey dey make come
See the love wey I get for you na times two
And if I ever leave you baby na taboo

See my heart robber (Heart rara)
Heart robber
One and only lover oh
Lover, lover eh eh
See my heart robber (Heart rara)
Heart robber
One and only lover oh (Ibu onye oshi)
Only lover eh eh eh

Nwa pete
Nwa pete nwa pete wa wa wa (Ibu onye oshi)
Nwa pete nwa pete nwa pete
Nwa pete nwa pete wa wa wa
Nwa pete
Nwa pete nwa pete nwa pete (Izu onye oshi)
Nwa pete nwa pete nwa pete
Nwa pete nwa pete na na na eh eh

As I dey see you oh baby I beautiful
E get many things wey I want to do, to do, to you
Sit back, relax, let me wash you like shampoo
Na you be the dodo on top my rice and stew

See my heart robber (Heart rara)
Heart robber
One and only lover oh (Ibu onye oshi)
Lover, lover eh eh eh
See my heart robber (Heart rara)
Heart robber
One and only lover oh (Izu onye oshi)
Only lover eh eh eh

Nwa pete
Nwa pete nwa pete wa wa wa (Izu onye oshi)
Nwa pete nwa pete nwa pete
Nwa pete nwa pete wa wa wa
Nwa pete
Nwa pete nwa pete nwa pete (Ibu onye oshi)
Nwa pete nwa pete nwa pete
Nwa pete nwa pete na na na eh eh

Nwa pete, nwa pete (Ibu onye oshi)
Nwa pete (Asin e bu onye ohi)
Nwa pete, nwa pete (Ibu onye oshi)
Nwa pete nwa pete nwa pete
Nwa pete nwa pete (Ibu onye oshi)
Nwa pete nwa pete nwa pete
Nwa pete nwa pete (Ibu onye oshi)
Na na na na

Heart robber (Heart rara)
Heart robber
One and only lover oh
Lover, lover eh eh eh
See my heart robber (Heart rara)
Heart robber
You robber rober, robber rober…
One and only lover oh
Only lover eh (Ibu onye oshi)

Nwa pete
Nwa pete nwa pete wa wa wa (My baby)
Nwa pete nwa pete nwa pete (My darling)
Nwa pete nwa pete wa wa wa
Nwa pete nwa pete nwa pete (My baby)
Nwa pete nwa pete nwa pete (My darling)
Nwa pete nwa pete na na na eh eh

Robber rober, robber rober…
You robber rober, robber rober…
Yemi Alade
www.pillowlyrics.com
error419786
fb-share-icon497975
Tweet 88k
fb-share-icon20