People wey no dey feed you Always the first to talk about your life Look at the irony Shame you for public come dey beg for side Don’t get it twisted I no dey kiss ass That shit is not healthy Keeping my distance Some people are worse than pandemic
If e go cost my peace Den I go take my leave If e no be money Do not disturb me please If e go cost my peace That’s some expensive shit o If e no be money Do not disturb me please
Majisoro Hold on It is what it is Mawobe Leave am
Majisoro Hold on It is what it is Mawobe Leave am
Money no dey bring happiness o Na when I get money I realize o But I no be hypocrite I dey pray make you get your own too See bad times will never last Elemi lo ma last Life come at you so fast Small time you don become wetin you hate Lowkey They hate their life And they’re lonely No energy for nobody Wey no dey happy for me, for me Lowkey You hate your life And you lonely No energy for nobody No waste your time Man I no see you
If e go cost my peace Den I go take my leave If e no be money Do not disturb me please If e go cost my peace That’s some expensive shit o If e no be money Do not disturb me please