Life – Slimmz, Ycee & Del B

Hmm…
Life
Hmm…
Ti aye ba she e leshe o

E get how life be sometimes
E go throw you left, right, front, center
Are you gallant?

Ti aye ba she e leshe o
Sho ma tun aye she o
Taye ba ba le je ooo
Sho ma tunle she o
Ti’aye ba na en kumo yen
Sho ma su re te o

I don’t wanna know know know
Wetin eye don see before
Everyman get him hustle
We don tey for that trouble
Wey don blow c4
Omo I might never go go go
Where you don go before
See na you geti muscle
But na me get the hustle wey don pay before

But life go dey play the game for your mind
Fit to tell you say it’s alright
To dey believe the hype for your life
Sometimes you don’t fuck with life
When it happens don’t be surprised
Na till then it clear for your eye
Some people fail to realise
Sometimes don’t fuck with life

Ti aye ba she e leshe o
Sho ma tun aye she o
Taye ba ba le je ooo
Sho ma tunle she o
Ti’aye ba na en kumo yen
Sho ma su re te o

O.G without exposure
Mehn na lie e dey lie
Young G got that exposure
Cus na fly I dey fly
I’ve been through it and I barely survived, yeah
I’ve seen it all that’s why I’m never surprised
Seen a kid lose his mom the same day he arrived
They ain’t have a heart to heart
They ain’t even seen eye to eye
I’ve seen a nigga struggle just to get 9-5
Now we gotta work 5-midnight
Trying to get right
Get it the right way
Niggas gotta do everything
Bosses want sexual favours
Girls getting fully butt naked
Just to earn minimum wage
I sit here steady looking for clarity
Niggas in my comment looking for charity
I just take my problems drown them in Hennessy
Ooh, and baba god let my mama bury me

But life go dey play the game for your mind
Fit to tell you say it’s alright
To dey believe the hype for your life
Sometimes you don’t fuck with life
When it happens don’t be surprised
Na till then it clear for your eye
Some people fail to realise
Sometimes don’t fuck with life

Ti aye ba she e leshe o
Sho ma tun aye she o
Taye ba ba le je ooo
Sho ma tunle she o
Ti’aye ba na en kumo yen
Sho ma su re te o
www.pillowlyrics.com
error419786
fb-share-icon497975
Tweet 88k
fb-share-icon20