As you see me I be Oga, no be package oh As you see me Dem dey call me chairman oh And even if you follow me go my village Dem dey feely me ooooh As you see me For we side na big boys oh
Everything stew everything nice Too much sauce, you go fear spice Las las oh (hey) we go dey alright Shey you want bet Make we roll dice No nii no nii oooh We turn around ooh No nii no nii oooh Oga ni mi oh
(Oga like that) And the credit e show Na so we go dey bless up (Oga like that) Dem been think say na joke But na dem don dey stand up ooh (Oga like that) Family dey buzz my phone But the money still dey pile up ooh (Oga like that) The girly is always online But the data no di run out oh
Oga oga Dem be credit the show Think na so we go dey dress up Oga oga Dem be think say na joke Oga like that
Happy yourself baby ooh Enjoy your life baby oh Happy yourself baby oh E sweet for this side baby oh Wetin dey constant (enjoyment) Flexing abundance (enjoyment) Very important (enjoyment) Living your best life
Everything stew everything nice Too much sauce, you go fear spice Las las oh we go dey alright Shey you want bet Make we roll dice No nii no nii oooh We turn around ooh No nii no nii oooh Oga ni mi oh
(Oga like that) And the credit e show Na so we go dey bless up (Oga like that) Dem been think say na joke But na dem don dey stand up ooh (Oga like that) Family dey buzz my phone But the money still dey pile up ooh (Oga like that) The girly is always online But the data no di run out oh (Oga like that)
And the credit e show Na so we go dey bless up (Oga like that) Dem been think say na joke But na dem don dey stand up ooh (Oga like that) Family dey buzz my phone But the money still dey pile up ooh (Oga like that) The girly is always online But the data no di run out oh (Oga like that)