Awon slay mamas Open, close Boogie down, whine am Yemi Alade Egar boi
Monkey go go market, e no go fit to come back o Choir master wey dey mess for church go smell am (Pastor go smell am, pastor wife go smell am) I no dey like to make plenty noise o I dey cut my coat according to my size How I wan dey steal maggi from market When I get the spice Read Latest Naija Gist Here!
Wan wa mi Wan wa mi Wan wa mi ni gboro Wan le Wan te mi Wan wa mi ni gboro Wan wa mi Wan wa mi Wan wa mi ni gboro Wan le Wan te mi I no dey like to blow my trumpet I no dey like to blow my trumpet You know say I no dey like to blow
Open, close Boogie down, whine am Boogie down, whine am Boogie down, whine am Open, close
Everyday for the thief, one day for the owner oh Monkey dey worku worku, baboon come dey chop am oh Ebegi please, please don’t kill my vibe The girl just dey vibe you can feel the vibration Why you wanna kill my vibe? If you kill my light, I go switch to generator