Osan – Fiokee, Teni & DJ Coublon

Omo deyi om’eko (Om’eyo)
Om’eko (Om’eyo)
Sitna sinikaka
Nna ti ma yako (Eh)
Dance my makosa (Eh)

Right now, I wan dey with you
Kampe kampe baby
I wan dey with you
Right now yeah
I wan touch your body o
Kampe kampe baby
I wan dey with you
From the bed, I’ma give it to you on the desk
From the desk we go to the couch
From the couch we go to the room ooh
No forget, and I promise you no go regret
Teni Makanaki, I’m the best
And I promise you won’t regret ooh-ooh-ooh
Hello eleyi you know say you bad ooh
And this your body, e too bad ooh
You no go give me hypertension ooh
Hypertension ooh, hypetension ooh
Wa mu osan, inside my room o baby
Wa mu osan, follow the ladder o baby
Wa mu osan, touch all my body o baby
Wa mu osan, you know I dey here baby o
Right now, I wan dey with you
Kampe kampe baby, I wan dey with you
Right now yeah
I wan touch your body o
Kampe kampe baby, I wan dey with you
Awon babo, won ma n gbe omo wole lati Tokyo
Elebolo show me your logo
Teniola moni pe kosofo
Teni, Fiokee o
DJ Coublon, je ko ma jojo
And you know say dem must to go loco
On the beat, you must to go gaga ooh
Wa mu osan, inside my room o baby
Wa mu osan, follow the ladder o baby
Wa mu osan, touch all my body o baby
Wa mu osan, you know I dey here
Omo deyi om’eko (Om’eyo)
Om’eko (Om’eyo)
Omo deyi om’eko (Om’eyo)
Om’eko (Om’eyo)
Nna ti ma yako (Eh)
Dance my makosa (Eh)
Nna ti ma yak o (Eh)
Dance my makosa (Eh)
www.pillowlyrics.com
error419786
fb-share-icon497975
Tweet 88k
fb-share-icon20