Pempe – Seyi Shay & Yemi Alade

Pempe
Pempe oooo
Pempe
Yeah yeah
Pempe

You yarn me say you want a serious something, pempe
We just start to yarn you say you want my cookie, pempe
I’ve drawn the line if you get mind, make you cross, pempe
And this alarm must sound if you touch my private property, pempe

Pempe o o, pempe
Pempe oooo, pempe
Pempe o o, pempe
Ogbeni no go dere, pempe
Pempe o o, pempe
Pempe oooo, pempe
Pempe o o
Brother no go dere

I hear the shit dem be talking about me
Trolling me, uh uh very clouty
Follow your snap, tell dem say you done knack me
oh, no no, no no
You call I pick, won so pe mi cheap
O dia easy, to be a celebrity
Seyi baby too much feferiti
Eh eh eh eh eh

Pempe o o, pempe
Pempe oooo, pempe
Pempe o o, pempe
Ogbeni no go dere, pempe
Pempe o o, pempe
Pempe oooo, pempe
Pempe o o
Brother no go dere

No go dere
I’m saying ma lo be
Sister no go dere
Not playing ma lo gbe
Season after season
trending for no reason
Just they chop my chicken
I no get time for beefing
No no no
Nothing but my matter wey him carry for him head
Like say na him dey help me sell am
Account balance nothing
Is a big boy nothing
Don’t touch me Ogbeni
Don’t try it
I be pempe o o o

Pempe o o, pempe
Pempe oooo, pempe
Pempe o o, pempe
Ogbeni no go dere, pempe
Pempe o o, pempe
Pempe oooo, pempe
Pempe o o
Brother no go dere…
www.pillowlyrics.com
error419786
fb-share-icon497975
Tweet 88k
fb-share-icon20