Surulere eh su ru ru lere Surulere eh su ru ru lere
Dead body no dey gbafun Zombie no dey zanku
Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body
You suppose to dey thank God di o Thank God di o, thank God di e
Say you no be Chukwu di o Chukwu di o, Chukwu di
Kilode, kilode Why you dey cry oh mama You wan commit suicide When you suppose dance makossa Aye teme o [?] No kill yourself o, no kill yourself You suppose Dance makossa
Surulere eh su ru ru lere Surulere eh su ru ru lere Ojuelegbe, ojuelegba Ojuelegbe, ojuelegba
Dead di body no dey gbafun Zombie no dey zanku
Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body
You suppose to dey thank God di o Thank God di o, thank God di e
Say you no be Chukwu di o Chukwu di o, Chukwu di
Eh le le le le le Mama ileke Mama kolegbe [?] Money wey you no get, you no get No vex oh you mustn’t be Balotelli or Caitlyn Jenner You suppose dance makossa
Surulere eh su ru ru lere Surulere eh su ru ru lere Ojuelegbe, ojuelegba Ojuelegbe, ojuelegba
Dead di body no dey gbafun Zombie no dey zanku
Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body Dem no dey gbe body o Gbe body o, gbe body
You suppose to dey thank God di o Thank God di o, thank God di o