Shey you go dey for me? o My love o Know say we meant to be o o For life o o o Dey for me o My love o Know say we meant to be o o For life o o o
Girl I go wait for you Wait for you, Wait for you, Wait for you Girl I go wait for you Wait for you, Wait for you, Wait for you Even if you get boo You get boo, you get boo, you get Girl I go wait for you Wait for you, Wait for you, Wait for you Girl I go wait for
Baby what you doing tonight? Wo wo wo wo Wanna see you one more time Wo wo wo wo Can’t deny I’m hooked on you Oh oh oh Know it’s bad that I want you
Girl it’s just me and you You you you you you Nobody affi know know know know About the things we do do do do do do Nobody affi know know know know
Shey you go dey for me? o My love o Know say we meant to be o o For life o o o Dey for me o My love o Know say we meant to be o o For life o o o
Girl I go wait for you Wait for you, Wait for you, Wait for you Girl I go wait for you Wait for you, Wait for you, Wait for you Even if you get boo You get boo, you get boo, you get Girl I go wait for you Wait for you, Wait for you, Wait for you Girl I go wait for
If this be the kind love wey dem dey talk about o I dey enter gobe I don enter gbese Shey na crime to love you? Shey na crime to kiss you? Shey na crime to hurt you?
Girl it’s just me and you You you you you you Nobody affi know know know know About the things we do do do do do Nobody affi know know know know
On a low key yea yea, bang bang Give it to me yea yea, bang bang On a low key yea yea, ghen ghen Keep it secret yea yea Dey for me